The young Nigerian artist Muyeez has returned with new song lyrics called “Emo (Remix) Lyrics.”

He gained fame for his single “Instagram,” which featured Seyi Vibez.

In addition, Muyeez’s “Emo (Remix)” is one of several excellent songs on his recently released “Hat- Trick EP Album.”

Emo (Remix) (Lyrics) Body!

………..

lyrics by perry jnr

hmmmm haa ey

ha muyeez

shoutout destiny

legend in the making

I no see person impressing me

but I see person vexing

baby girl call me jailer ha ha

shey you see I be your brizz now

pray pray

I will take some me Ole salaye

tell accountant credit my money

make ogbaje no go Kami mole kami mole

eh alaye

wetin wey dey sup mio le salaye

when my og gbe mi faraway

emi omo ogbon seti ogo aye

I get many things wey dey border man

solve my problem straight no border man

cause no be dey when no see car

when I dropt ig make them emotional

wake up in the morning and I pray to Jah

cuz enemy won po tofe bami ja

cuz I be king I be passager

men I be king I be passager ahh ah

eh alaye

wetin wey dey sup mio le salaye

when my og gbe mi faraway

emi omo ogbon seti ogo aye

eh alaye

wetin wey dey sup mio le salaye

when my og gbe mi faraway

emi omo ogbon seti ogo aye

eh alaye

wetin wey dey sup mio le salaye

when my og gbe mi faraway

emi omo ogbon seti ogo aye

eh alaye

wetin wey dey sup mio le salaye

when my og gbe mi faraway

emi omo ogbon seti ogo aye