The intriguing hit song lyrics titled “Matter (Remix) Lyrics” were written by Muyeez, a compelling Nigerian singer-songwriter who is also a signee of Vibez Inc. Working in collaboration with Reekado bankers.

As a bonus, the song is featured on his critically acclaimed “Hat-Trick (Album) EP,” an Extended Project he just released.

Matter (Remix) (Lyrics) Body!

lyrics by perry jnr

ah muyeez

ah ah ah

oh oh ah

ye

I be this small boy wey dey strive for the market

emi omo oja

many vacancy dem no reply me

but e no matter

this my life I no want palava

mi o ni bawon ja

only me know where me want to go so

emi o ni pa pa

so me say

savavely oh oh

savavely

nobody fit to help you oh my niga

on unavaila

savavely oh oh

savavely

nobody fit to help you oh my niga

on unavaila

I just walk on a slowly them wanna put in their shoes

but their no fit tight me so I run my things and go .

ah ah

I fit to matter so me I dey run ham out

and I know all this stress e go tan

nobody fit to consule me

you know for the girl nobody holy

so I do my thing for Lane lane le le le wan le bami

nobody fit to consule me

you know for the girl nobody holy

them go le le le wan ma le wan le bami

savavely oh oh

savavely

nobody fit to help you oh my niga

an unavaila

savavely oh oh

savavely

nobody fit to help you oh my niga

an unavaila

oh

savavely oh oh

savavely

nobody fit to help you oh my niga

an unavaila